1 Make una si as e dey good
2 E dey bi like betta fine oil wey dem pour for pesin head,
3 E bi like di dew for Hermon wey dey flow from Zion hill.
PCM