Salmos 129

PCM

1 Make Israel pipol sey,

2 Even doh enemies dey attack us since wi dey small kom rish naw,

3 Dem don use cutlass kut all awa back

4 But God dey good;

5 So, make evribody wey hate Jerusalem,

6 Make dem dey yuzles like grass wey dey on-top roof,

7 and pipol nor go plok or si am again.

8 Yes! Pipol wey dey waka pass nor go sey,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado