Salmos 130

PCM

1 My God, I dey kry kom meet Yu

2 My Oga God, make Yu listin

3 If to sey Yu, my God won kount

4 But Yu always dey ready to forgive so dat dem go honor Yu.

5 So, I put my hope for God hand,

6 Di way I dey find God,

7 So Israel pipol, make una put una hope for God hand,

8 E go diliver Israel pipol from di wahala wey dem dey face,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado