Salmos 128

PCM

1 Make una si di blessing wey dey follow doz wey dey fear

2 Yu go enjoy wetin yu dey work for!

3 Yor wife go bi like vineyard wey get betta fruit

4 Yes! True-true, dis na God blessing for doz wey dey fear am.

5 Make God always dey bless yu from Zion.

6 Yu go live to enjoy yor shidren-shidren.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado