Salmos 127

PCM

1 Unless God build house,

2 E dey yuzles to work hard from morning go rish nite,

3 Yes! Shidren na God gift;

4 Pikin wey yong man born,

5 Na dem bi di main rizin wey make man dey happy

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado