1 Wen God take wi en pipol go back to Zion from Babilon,
2 Wi bigin laf kon dey sing for joy.
3 Yes, God don do betta tin for us,
4 Oga God, just as wota dey make dry land fresh,
5 Pipol wey sofa plant dia seed,
6 Dem dey kry as dem dey go plant dia seed,