Salmos 121

PCM

1 I go look up to di mountin!

2 My help dey kom from God,

3 E nor go let mi kick stone fall;

4 True-true, di Pesin wey dey guide Israel

5 Na God ensef dey wosh ova mi!

6 Di sun nor fit do mi anytin for day time

7 God dey keep mi from my enemies

8 God dey always protet mi both wen I go out and wen I dey kom back!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado