1 I happy well-well wen dem sey,
2 And na der wi dey naw,
3 Jerusalem na strong town wey dem build well;
4 Israel wey bi God pipol, all en tribes dey go der go woship am.
5 Di throne where God for dey judge kase dey for der;
6 So make una pray for peace for Jerusalem and evribody wey love am,
7 My Jerusalem, make peace follow yu
8 Bikos of my family and friends, I go sey,
9 Bikos of awa Oga God house,