1 Wen I dey face trobol,
2 My God, make Yu save mi from pipol
3 Una wey sabi lie well-well, una know how God go take ponish una?
4 Dem go shuk una with sharp arrow
5 I really sofa for Meshak town
6 I don taya to stay among pipol
7 I dey look for peace;