Salmos 115

PCM

1 My God! Nor bi wi get di glory!

2 Why Yu dey let di nashons sey,

3 Awa God dey for heaven

4 Na silva and gold human being

5 Di juju dem get mout, but dem nor fit tok;

6 Dem get ear, but dem nor dey hear,

7 Dem get hand, but dem nor fit tosh or feel anytin.

8 Pipol wey dey make juju and all doz wey trust dem and di juju,

9 So, Israel pipol, make una trust God,

10 Una wey bi priests, Aaron shidren-shidren,

11 All of una wey dey obey God, make una trust am,

12 God go remember and bless us.

13 E go bless di pipol wey dey obey am;

14 Make God really make una plenty;

15 Make God wey make heaven and eart,

16 Na God get di heavens,

17 Pipol wey don die nor fit sing praiz God,

18 But wi go praiz God both naw and forever!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado