Salmos 114

PCM

1 Wen Israel pipol komot from Egypt;

2 Judah kon bi God temple

3 Di Red Sea si dem dey kom,

4 Di mountins jump like goat

5 Red sea! Na wetin make yu dey run?

6 Yu mountins, wetin make Yu jump like goat?

7 Yu, eart make yu shake with fear,

8 wey turn strong groun to where wota full

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado