Salmos 113

PCM

1 Make una praiz God!

2 Make praiz bi God name naw

3 Pipol go praiz God name

4 Dem dey praiz am ova all di nashons

5 Na who wi go take kompare di Oga awa God

6 E dey bend look

7 E dey take poor pipol komot from dirty

8 so dat E go put dem for where prince dey-dey

9 Woman wey nor get pikin,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado