Salmos 112

PCM

1 Make wi praiz God!

2 En shidren-shidren go get pawa for dis world

3 Dia house get plenty good propaty with money

4 Even for darkness,

5 Pipol wey dey dash oda pipol money,

6 Evil nor go fit kill doz kind pipol.

7 Dem nor dey fear bad news;

8 Dem get mind and dem nor dey fear

9 Dem dey share and give wetin dem get to poor pipol for free.

10 Wen wiked pipol si dis tins,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado