Salmos 111

PCM

1 Make wi Praiz God!

2 Si how di tins wey God do dey good well-well

3 Evritin wey God dey do, dey show en glory and majesty;

4 E dey make us remember en wonderful works,

5 E dey give food to pipol wey dey obey am

6 E don show en pipol en great pawa

7 Evritin wey E dey do dey rite and good

8 bikos dem bi true word and dem go last forever,

9 E diliver en pipol kon make sure sey en kovenant go dey forever.

10 Na to obey God bi di rite way to get sense and evribody wey dey do wetin E tok,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado