Salmos 11

PCM

1 I bilive and trust sey God go protet mi.

2 bikos wiked pipol dey wound innocent pipol anyhow.

3 So, naw wey di foundashon don skata,

4 But God dey for en holy temple;

5 God dey si both good and bad pipol.

6 E go burn wiked pipol with shako, sulfur and fire

7 God dey good and E dey judge well;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado