Salmos 12

PCM

1 My God, make Yu diliver mi!

2 Pipol dey lie give each oda;

3 Make God kut di tongue wey dey tok anyhow

4 Dem dey sey, “Na di way wi dey tok,

5 So God ansa, “Bikos of di wiked tins wey dem don do

6 God promise dey pure well-well

7 So Oga God, wi know sey Yu go protet doz wey dem dey opress.

8 even from doz evil pipol wey dey evriwhere,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado