1 Dis nashon wey nor get shame,
2 Make una gada before judgement go start;
3 Una wey dey honbol,
4 Dem go distroy Gaza and Ashkelon
5 Curse dey Filistia pipol head
6 Filistia town go turn to wildaness
7 Doz wey remain for Judah go stay for der.
8 I don hear as Moab pipol dey trobol my pipol
9 Naw, God wey dey lead Heaven Sojas sey,
10 Na di reward for dia pride bi dat,
11 God go make dem fear
12 God sey, “Ethiopia pipol,
13 I go skata di land for nort with my hand
14 Grass and wild animals go full di town.
15 Dis na di find town wey dem guide well-well before.