1 Bad tins go happen to Jerusalem pipol,
2 Nobody fit tell am anytin,
3 En leaders bi like hongry lion
4 En profets sturbon and dem dey lie;
5 But God still dey di town
6 God distroy many nashons
7 God sey, “I bin tink sey,
8 So God sey, “Una must get patient
9 Make una know sey, for dat time,
10 My pipol wey skata before,
11 For dat day, una nor go dey shame
12 Pipol wey dey honbol and good,
13 Israel pipol wey remain, nor go dey sin again.
14 Una wey dey Zion, make una shaut!
15 God nor go judge una again;
16 For dat day, dem go tell Jerusalem,
17 Di Oga yor God dey with yu
18 But doz wey dey kry bikos dem nor fit go di festival,
19 And for dat time, I go ponish doz
20 For dat time, I go gada and bring una