1 Dis na di message wey God give Zefanaya for di time wey Amon pikin, Josaya bi king for Judah. Kushi wey bi Gedalaya pikin, naim bi Zefanaya papa and na Amaraya wey bi Hezekaya pikin, born Gedalaya.
2 God sey,
3 I go swip both pipol and animals.
4 Na with my hand I go take skata Judah,
5 bikos dem klimb on-top dia house
6 I go distroy doz wey bin dey woship mi,
7 So make una stand for God wey get pawa front,
8 God sey,
9 For dat day, I go ponish di pipol
10 God sey,
11 All of una wey dey stay near di market,
12 I go use lantan take find all Jerusalem korna
13 So, pipol go tif and karry dia propaty
14 Di day wey God go make evribody fear, don near.
15 Dat day, God go vex well-well and di wahala
16 For dat day, trumpet go dey blow
17 Bikos una don sin against God,
18 Una gold and silva nor go save una