1 Dis na di prayer wey Profet Habakkuk pray:
2 My God, I don hear evritin wey Yu do
3 God dey kom from Teman;
4 E dey shine like sun as E dey kom
5 E send diziz go for en front
6 Wen E stop, di eart go start to shake
7 I si Kushan pipol dey fear
8 My God, na di sea make Yu dey vex?
9 Yu dey ready to use yor bow kon shot yor arrow.
10 Mountins dey fear as dem si Yu;
11 As dem si yor arrow dey kom with speed
12 Yu vex mash pass di eart
13 Yu go save yor pipol
14 Wen en sojas gada dey kom like strong breeze
15 Yu mash di sea with yor horse
16 I fear well-well wen I hear all dis tins
17 Even doh di fig and olive tree nor get fruit naw
18 I go still dey happy and sing for joy,
19 God wey get pawa dey give mi strent.