1 I go stand for where I for dey guide and look well-well.
2 So God ansa:
3 Make yu rite am even doh e neva rish time for di vishon to happen.
4 Si proud pipol,
5 True-true, wine go disgrace proud and wiked pipol!
6 “But very soon, di pipol wey dem katch, go ponish who katch dem. Dem go sey,
7 Den pipol wey una dey whole money,
8 Una don tif from many nashons,
9 So e betta make una die, dan to dey build big-big house with money wey una tif.
10 Una don disgrace unasef
11 Even di stones for wall and ceiling dey kry
12 Una wey build town with money wey una play wayo
13 But make una dey sure about dis!
14 Just as wota full sea,
15 Una wey dey make una neighbours drink too mush,
16 Instead make dem honor una, na disgrace go follow una
17 Just as una distroy Lebanon,
18 Na wetin juju dey good for?
19 Curse dey una head!
20 But Oga God dey en holy temple,