1 Dis na di message wey God give Profet Habakkuk:
2 Oga God, e don tey wen I dey kry make Yu kom help mi,
3 Why Yu allow mi dey face dis kind trobol?
4 Bikos of dis, di law dey weak and yuzles and doz wey dey judge,
5 God ansa,
6 I won give Babilon pipol pawa;
7 Pipol dey fear dem well-well
8 Dia horse fast pass leopard
9 All of dem dey kom with wahala;
10 Dem dey ponish kings
11 Dem dey pass like breeze wey dey blow.
12 My Oga God, di Pesin wey dey holy,
13 Yor eyes too dey holy to si bad tins
14 Yu dey trit pipol like fish for sea
15 Babilon pipol dey hook and katch pipol like fish
16 Dem even dey woship
17 Yu go allow dem ponish pipol forever?