Naum 3

PCM

1 Curse dey di town wey full with innocent pipol blood!

2 Make una listin as di pipol

3 Dem dey ready to kill.

4 All dis tins dey happen,

5 Oga God sey, “I bi una enemy!

6 I nor go trit una with respet,

7 Evribody wey si una go-go back kon sey,

8 Nineveh, una betta pass Tebes town

9 Na Ethiopia and Egypt bi Tebes pawa before

10 Yet, dem still karry en pipol go as slaves.

11 Naw, Nineveh, yorsef go stagga fall

12 All wetin dey guide yu, go fall.

13 Una sojas weak like woman

14 Naw, dem dey attack una town,

15 But know matter wetin una do,

16 Una tradas many!

17 Una prince and ofisas bi like plenty ant.

18 Assyria king! Yor leaders don die

19 Yor sore nor get cure

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado