1 Nineveh pipol, somebody dey kom
2 Judah and Israel pipol bi like tree
3 Na red dem take paint una enemies shield!
4 Di shariot dey run anyhow for di street.
5 Di king shaut koll en ofisas;
6 Dem don skata and open di river gate!
7 Dem don disgrace and karry Nineveh pipol
8 Nineveh town full with pipol before,
9 So naw, make una pak dia silva and gold,
10 Na wons dem tif and empty evritin for di town
11 So wetin don happen to Nineveh,
12 Di lion dey kill wetin e katch
13 But Oga God wey dey lead Heaven Sojas sey,