Provérbios 7

PCM

1 My pikin, make yu remember wetin I dey tok;

2 Do wetin I tok and yu go get good life!

3 All wetin I tish yu,

4 Trit wisdom like yor sista

5 Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body

6 One day,

7 and I si many men wey nor get sense,

8 E dey waka pass one road near di korna wey one woman dey stay.

9 for evening wen day don dark well-well.

10 Den di woman go meet am;

11 Di woman dey tok anyhow and e nor dey shame,

12 or stand dey wait for korna and sometaims,

13 E trow en hand round di yong man neck,

14 “I get fresh meat for house and today,

15 Na dis make mi kom out kon look for yu

16 I don dress my bed with fine kolour linen

17 I don put myrrh, aloe and cinnamon perfume

18 So, make yu kom!

19 Bikos my husband nor dey house;

20 E karry plenty money follow body

21 So e tempt di man with en beauti

22 Small time, e bigin follow am like melu wey dem won go kill

23 where arrow go for enter en heart.

24 So naw, my pikin, make yu listin

25 Nor let dat kind woman win yor heart;

26 Bikos e don skata many life

27 If yu enter en house, den deat dey hongry yu,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado