Provérbios 6

PCM

1 My pikin, if yu gri

2 and dem kon owe yu

3 make yu follow dis my advise,

4 Make yu do as I tell yu before sleep go katch yu!

5 Just try komot yorsef from di trap like bird wey komot from trap

6 Lazy pipol, make una learn lesin from di way ant

7 Dem nor get leader,

8 but dem dey store dia food for dry sizin,

9 But na how long lazy man go take dey liedan for en bed?

10 E go sey, “Make I just sleep;

11 But as e dey sleep,

12 Wetin yuzles and wiked pipol bi like?

13 Dem go use dia eyes take make sign

14 Na bad plans full dia heart

15 Bikos of dis, dem nor go know before wahala go kom meet

16 E get seven tins wey God hate

17 “Proud pipol;

18 pipol wey dey always tink bad tins;

19 doz wey dey lie for anoda pesin head

20 My pikin, make yu do wetin yor papa tell yu

21 Always keep and lock dia words for yor heart!

22 Wetin dem tish yu so,

23 Wetin dem sey make yu do, bi like lite

24 E go keep yu from bad wimen

25 Nor let dia beauti tempt yu

26 Bikos to sleep with ashawo fit make man poor,

27 Yu fit put fire for yor chest

28 Abi yu fit waka on-top hot shako

29 Na so e go bi too,

30 Pipol fit sorry for pesin wen e tif

31 but if dem katch am,

32 But man wey dey sleep with anoda pesin wife,

33 Pipol go hate, beat and disgrace am

34 Bikos jealousy dey make husband vex well-well

35 E nor go gri take any money

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado