Provérbios 4

PCM

1 My pikin, make yu listin to wetin yor papa dey tish yu;

2 Remember evritin wey I dey tish yu,

3 Wen I still bi small boy for my papa house

4 my papa go tell mi, “Make yu always remember wetin I tish yu.

5 Ask for wisdom and undastandin!

6 If yu love wisdom, e go protet yu;

7 Na wisdom bi di best tin to get.

8 Love wisdom and e go make yu great;

9 Wisdom go give yu grace,

10 So my pikin! Make yu listin to mi;

11 I don tish yu wisdom

12 Nor-tin go stand for yor way if yu dey live wise life,

13 Make yu always remember evritin wey yu don learn,

14 Nor go where wiked men gada put

15 Nor do or go near bad tin!

16 Wiked pipol nor dey fit sleep until dem do bad tin.

17 Wikedness and wahala

18 Raitious pipol ways bi like sun for morning

19 But wiked pipol road dark well-well;

20 So, my pikin, make yu hear wetin I dey tok

21 Nor ever let dis words leave yu,

22 Bikos dem dey give life and betta body

23 Make yu dey kareful about wetin yu dey tink,

24 Nor ever lie.

25 Make yu look strait and nor bow yor head,

26 Anytin wey yu won do, make yu plan am well,

27 Make yu run from bad tins kon waka for strait road,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado