1 If yu nor dey gri take korreshon,
2 Make yu show mi good ruler
3 If yu value wisdom, yor papa go dey proud of yu,
4 With betta judgement, king dey make en kingdom strong,
5 Pesin wey dey praiz en neighbour anyhow,
6 Di sin wey evil pipol kommit dey put dem for trobol,
7 Good pesin know wetin bi poor pipol own,
8 Pipol wey nor get respet for odas, go fit kause konfushon for di whole town,
9 Wen wise pesin take foolish pesin go kourt,
10 Pipol wey dey kill pipol nor like anybody wey dey tok trut,
11 Stupid pipol dey show dia vexnashon for publik,
12 If ruler dey listin to lie-lie word,
13 Just as God give eye to poor pesin,
14 If king dey defend poor pipol,
15 To dey beat and korrect shidren, good well-well,
16 Wen wiked pipol dey rule,
17 Korrect yor shidren and yu go dey proud of dem,
18 Wen pipol nor follow God way, dem dey waka anyhow,
19 Pesin nor fit korrect en savant with just ordinary word,
20 Yu don si pesin wey dey tok anyhow?
21 If yu give yor savant evritin wey dem wont from small kom,
22 Pesin wey get hot tempa dey kause kworel
23 Pesin pride go distroy am,
24 Pesin wey bi tif patina nor like en life,
25 E dey bad to borda yorsef about wetin pipol dey tink about yu,
26 Evribody wont make king favor dem,
27 Good pipol nor like doz wey dey do wiked tins