Provérbios 27

PCM

1 Make yu nor boast about tumoro,

2 So make yu let odas praiz yu,

3 Even doh san and stone dey heavy,

4 Vexnashon bad and anga dey distroy tins,

5 E betta make yu korrect pesin for open,

6 If yor friend wound yu,

7 Wen pesin don beleful,

8 Anybody wey dey waka up-and-down,

9 Just as perfume and fine oil dey make pesin happy,

10 Make yu nor forget yor friends or yor papa friends,

11 My pikin, make yu dey wise and I go happy,

12 Wise pesin go si trobol dey kom kon run from am,

13 Pesin wey promise to pay money wey strenja dey owe,

14 If yu shaut greet yor friend for morning,

15 Wife wey dey komplain well-well,

16 so how pesin go fit make am kwayet?

17 Just as iron dey make iron sharp,

18 Make yu kare for yor fig tree and yu go get many fig fruit to chop and na like dis too,

19 Na yor own face dey shine for di wota wey yu dey look

20 Just as grave nor dey taya to take dead body,

21 Just as dem dey take fire test gold and silva,

22 Even if yu beat foolish pesin almost die,

23 Make yu kare for yor sheep and kattle as yu fit,

24 bikos money and propaty nor dey-dey forever.

25 Wen grass die, new ones go appear

26 den yor sheep hair go bi yor klot,

27 and yu go get plenty goat milk to take feed yu,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado