Provérbios 26

PCM

1 Just as pipol nor dey espect rain for dry sizin,

2 Just as bird dey fly pass, na so too,

3 E dey eazy to whip horse and kontrol donkey,

4 If yu ansa yeye kweshon wey foolish pesin ask,

5 Make yu ansa fool akordin to en kweshon,

6 Just as if pesin kut en own leg komot,

7 As pesin wey en leg cripple nor fit use am,

8 To praiz foolish pesin bi like to put stone for katapault

9 Like shuku-shuku wey shuk drunkard man hand,

10 Like pesin wey dey shot en arrow anyhow,

11 Just as dog dey go back go chop en vomit,

12 Pesin wey foolish well-well,

13 Lazy pesin go sey, “Lion dey for outside!

14 Lazy pesin go just dey turn up-and-down for bed

15 some pipol too lazy to even put food for dia own mout.

16 Lazy pesin go tink sey en wise

17 Pesin wey go argue matter wey nor koncern am,

18 Just as e bad for mad pesin

19 na so too e bi with pesin wey deceive en neighbour

20 Fire nor dey katch without wood;

21 Pipol wey like wahala dey kause trobol,

22 Aproko story dey sweet some pipol well-well,

23 Pesin wey get wiked heart and dey lie well-well,

24 Pesin wey hate odas and dey pritend sey e like dem,

25 Even doh e tok sweet words,

26 E fit hide en wikedness,

27 So, anybody wey dig pit for pesin

28 Na only pesin wey yu hate, yu go

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado