Provérbios 25

PCM

1 Dis na some of Solomon oda wise words and na King Hezekaya men for Judah kourt, rite dem down.

2 Na God get di pawa to hide tins,

3 Nobody fit know wetin kings dey tink.

4 Make yu remove dirty from silva,

5 Nor let bad advisers near di king,

6 Wen yu stand for king front, nor try to impress am

7 bikos e go good sey,

8 Nor kwik karry matter go kourt,

9 If yu and yor neighbour dey argue about sometin,

10 If not, evribody go know sey yu nor fit keep sekret

11 Bikos betta words wey dem tok well,

12 Wen wise pesin advise pesin wey ready to listin, wetin e tok,

13 As kold wota dey sweet for dry sizin,

14 Pipol wey dey promise and fail bi like kloud

15 Na patient and gentol tok,

16 Nor chop honey too mush bikos e sweet,

17 Make yu nor dey too visit yor neighbour,

18 To lie for pesin head bi like to kill pesin with swod,

19 Like tit wey dey pain pesin or leg wey don break,

20 To sing for pesin wey nor get peace for mind,

21 If yor enemy dey hongry,

22 bikos as yu do like dis,

23 Just as heavy breeze from nort dey bring rain,

24 E betta make yu stay on-top house,

25 To hear good news from land wey far,

26 Wen good pesin listin to wetin bad pesin dey tok,

27 Just as too mush honey nor good for yu, na so too,

28 If yu dey vex anyhow and nor fit kontrol yorsef,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado