1 Make yu nor jealous evil pipol
2 bikos na only trobol dem dey always tink about
3 Na wisdom pesin dey take build house,
4 and na knowledge dem take
5 To dey wise, betta pass to dey strong!
6 So make sure sey yu plan well before yu go fight
7 Wise word too deep for foolish pipol to undastand.
8 If yu dey always plan evil,
9 bikos anytin wey foolish pesin plan,
10 If yu faint for di day wen wahala kom,
11 Kwik save doz wey dem won kill
12 If yu fit sey e nor koncern yu,
13 My pikin, make yu chop honey bikos e good.
14 na so wisdom dey good for di soul.
15 Make yu nor bi like wiked pipol
16 bikos no matter how many times good pipol fall;
17 Make yu nor dey happy if yor enemies enter trobol
18 bikos God go know if yu dey happy and E nor go like am;
19 Make yu nor fear doz wey dey do evil
20 bikos wiked pesin nor get betta future
21 So my pikin, make yu fear God and honor di king.
22 bikos God fit distroy dat kind pipol wons
23 Wise pipol still tok dis tins too:
24 If di judge sey na di pesin wey do wrong dey innocent,
25 Judge wey dey ponish pesin wey do wrong,
26 bikos, honest ansa na good sign for true friendship.
27 Before yu build yor house,
28 Nor tok against anoda pesin without good rizin
29 Nor boast sey, “I go do am back wetin e do mi.
30 Wen I waka pass foolish and lazy pesin
31 na shuku-shuku and grass grow full am.
32 I look kon tink
33 Make yu sleep and rest as yu like
34 but make yu remember sey, as yu dey sleep,