1 Wen yu sidan dey chop with important pesin,
2 If yu dey too chop and nor dey beleful,
3 Nor get long-trot for di fine food wey e give yu;
4 As yu dey try to get money,
5 bikos yor money fit finish wons like sey e get feada
6 Make yu nor chop with stingy pesin
7 bikos e go sey,
8 Yu go vomit all wetin yu don chop,
9 Make yu nor try to tok sense give foolish pesin,
10 Make yu nor remove di old boundary stone wey yor grand-grand papa dem take mark land and pikin wey
11 Na God dey defend dem
12 Make yu listin to yor tishas
13 Make yu always ponish shidren wen dem do wrong,
14 but e go save dia life.
15 My pikin, if yu dey wise,
16 I go dey proud
17 Make yu nor jealous sinnas,
18 If e bi like dat,
19 Listin my pikin; make yu get sense
20 Nor make friend with pipol
21 bikos pipol wey dey drink and chop too mush,
22 Listin to yor papa; bikos without am, yu nor go dey dis world
23 Make yu do anytin to get wisdom,
24 Good pesin papa get betta rizin to happy
25 Make yu do wetin go make yor papa and mama happy for yu,
26 My pikin, listin well-well
27 Ashawo and wimen wey dey bihave anyhow,
28 Dem dey wait for yu like sey dem bi tif
29 Na who dem dey curse? Na who dey face trobol?
30 Na doz wey dey struggol to drink wine
31 So, make yu nor allow wine tempt yu,
32 Bikos di next morning,
33 Yor eyes go si tins wey go sopraiz yu
34 Yu go bi like pesin wey sleep near river
35 Yu go sey, “Dem attack mi, but I nor wound!