Provérbios 21

PCM

1 Evry king heart dey God hand;

2 Pesin fit tink sey evritin wey e dey do dey korrect,

3 Instead of sakrifice, make pesin do wetin good and korrect;

4 Na pride dey kontrol wiked pipol

5 If yu plan with kare, yu go prosper;

6 Di money wey yu use wayo take get go disappear,

7 Na di wahala wey wiked pipol kause dey distroy dem,

8 Bad belle pipol nor gri do wetin dey rite;

9 E betta make yu stay on-top house

10 Wiked pipol dey always like to do wiked tins,

11 Wen God ponish pipol wey dey karry body up,

12 God wey dey raitious know all wetin dey happen inside wiked pipol house

13 If yu nor gri listin to poor pipol kry,

14 If pesin dey vex for yu;

15 Good pipol dey happy wen dem give korrect judgement,

16 Pesin wey nor gri asept wisdom,

17 Pipol wey dey always spend dia money take drink and chop anyhow,

18 Di wahala wey wiked pipol bin won kause for good pipol,

19 E betta to stay desert

20 Wise pesin fit get plenty money and dey enjoy ensef,

21 Make yu dey do good and tok trut and yu go get long life;

22 Wise pesin go fit take town wey strong men dey guide

23 If yu nor won enter trobol,

24 Pesin wey dey karry body up and do wayo,

25 Lazy pipol wey nor gri work dey kill demsef and

26 na wetin dem go like get, dem dey always tink about,

27 God nor like wen wiked pipol dey offa sakrifice gi-am,

28 Pipol nor dey bilive anytin wey lie-lie pesin tok,

29 Good pipol dey-dey sure of demsef;

30 Yor wisdom, brain and undastandin

31 Pesin fit ready en horse sey e dey go fight war,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado