Provérbios 20

PCM

1 Too mush drink dey make pesin tok and bihave anyhow

2 Wen king vex, e bi like lion wey dey shaut;

3 Na only foolish pesin dey start kworel;

4 Farmer wey lazy well-well to klear en farm for di rite time,

5 Betta advise for pesin heart bi like wota for inside deep well,

6 Some pipol dey tok how dem dey honbol and faithful,

7 Good pipol dey always do di rite tin

8 Wen king sidan for en throne dey judge,

9 E get anybody wey fit sey en mind klean well-well

10 God hate pipol wey dey weigh

11 Even shidren dey show who dem bi with wetin dem dey do;

12 Na God give us eyes to si tins

13 If na so-so sleep yu dey sleep, na poverty go kill yu.

14 Pesin wey dey buy sometin go sey,

15 To tok with wisdom,

16 Anybody wey promise sey e go pay strenja debt,

17 Bread wey pesin tif dey sweet for mout,

18 Make yu dey sure sey dem advise yu well,

19 Pesin wey dey do aproko nor go fit keep sekret.

20 If yu curse yor papa and mama,

21 Propaty wey pesin use wayo take kwik get for life,

22 Nor do bad to pesin wey do yu bad,

23 God nor like pipol wey dey weigh

24 Na God dey direct pesin;

25 E nor good make yu promise God

26 Wise king dey skata wiked pipol like flower

27 God lite dey enter human being spirit

28 Love wey nor dey fail and goodness dey protet di king

29 Yong pipol glory dey dia strent;

30 Korrect ponishment dey drive evil komot from pesin mind

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado