Provérbios 17

PCM

1 E betta to chop dry bread with peace of mind,

2 Savant wey dey bihave well go get pawa for di house pass en oga yuzles pikin

3 Na fire dem take dey test gold and silva,

4 Wiked pipol dey listin to bad advise and doz wey dey lie,

5 If yu dey laf poor pipol, den yu dey curse God wey kreate dem,

6 Papa and mama dey-dey proud of dia grand-shidren,

7 Since betta words nor fit kom out from fool mout,

8 Some pipol tink sey bribe dey work like majik;

9 If yu wont make pipol like yu, den forgive dem if dem do yu bad.

10 Pesin wey get sense dey take korreshon

11 Deat go kom meet wiked pipol

12 E betta make wiked animal attack pesin,

13 If yu use bad take pay good,

14 To start kworel bi like wen yu leave wota make e dey rush;

15 God nor like pipol wey dey defend wiked pipol

16 Foolish pesin nor get time to spend en money to get wisdom,

17 Betta friend dey always show en love

18 Na only pesin wey nor get sense

19 Pesin wey like to dey kworel,

20 Make doz wey dey tink and tok bad-bad tins

21 Papa and mama wey dia shidren dey do like fool,

22 Happiness dey give yu good life,

23 Wiked judge dey take bribe for sekret and bikos of dat,

24 Pesin wey get sense dey tink and do good tins one-by-one,

25 Foolish shidren dey kause pain for dia papa

26 E nor good make dem flog innocent pesin

27 Doz wey dey sure of demsef nor dey tok anyhow

28 Pipol go tink sey foolish pesin get sense wen e kwayet and wen e nor tok,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado