Provérbios 16

PCM

1 Even doh wi fit make awa own plans,

2 Yu fit tink sey yu dey always do di rite tin,

3 If yu tell God make E bless evritin wey yu plan to do,

4 Evritin wey God kreate get en purpose;

5 God hate pipol wey dey karry body up;

6 If pesin dey honbol and faithful, God go forgi-am en sins.

7 Wen pesin make belle sweet God,

8 E betta to dey honest even doh yu nor get plenty money,

9 Pesin fit make en own plan,

10 Di king dey tok with authority wey God gi-am,

11 Make una nor dey play wayo wen una dey measure and sell tins give pipol,

12 Make kings nor like wiked tins,

13 Kings dey always won hear di trut

14 Wise pesin go try make belle dey always sweet di king,

15 Wen di king favor pesin, e dey give life;

16 E betta well-well to get wisdom and undastandin,

17 Doz wey good nor dey travel pass bad road; so look where yu dey go,

18 Pride dey bring distroshon

19 E betta make yu dey honbol and poor,

20 Listin to wetin dem tish yu and yu go dey susesful;

21 Yu go no pesin wey wise and dey mature bikos of di undastandin wey e get.

22 Wisdom bi like wota wey dey give life to wise pipol,

23 Wise pesin dey tink well before e dey tok;

24 Good words bi like honey;

25 Wetin pesin dey do, fit dey good for en eye,

26 Pesin wey wont sometin dey work well for am,

27 Wiked pipol dey always look for how to wound odas;

28 Wiked pipol dey do aproko waka;

29 Pipol wey dey kause wahala

30 Make yu dey kareful with doz wey dey look yu with bad eye,

31 Na long life bi raitious pipol reward

32 E betta to dey patient dan to bi strong warrior.

33 Wi dey plan as wi wont make tins bi,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado