Provérbios 14

PCM

1 Wise woman dey build en house,

2 Doz wey dey do wetin dey good, dey fear God;

3 Foolish words go make dem flog pesin,

4 If pesin nor get melu wey go work for en farm,

5 Good witness nor dey lie,

6 Pipol wey karry body up dey find wisdom, but dem nor go si am,

7 Make yu waka leave foolish pesin, if not,

8 Wise pipol know where dem dey go,

9 Foolish pipol dey laf dia own foolishness,

10 As yu dey happy wen good tin happen to yu,

11 Dem go distroy wiked pipol house,

12 Wetin pesin dey do fit dey korrect for en eye,

13 Wen pesin dey laf, e go forget en pain,

14 Just as doz wey dey judge odas dey get wetin dem deserve;

15 Doz wey nor get sense dey bilive evritin wey pipol tell dem!

16 Wise pipol get sense and dem dey avoid wahala;

17 Pipol wey dey vex anyhow dey do foolish tins

18 Doz wey nor get sense dey wear foolishness as klot for body;

19 Wiked pipol go bow for good pipol;

20 Poor pipol neighbours hate dem,

21 Na sin for yu nor to respet yor neighbour,

22 If yu plan to do bad, yu go lost;

23 Good work dey bring gain,

24 Money na crown for wise pipol head;

25 Good witness dey save pesin life,

26 Doz wey dey fear God, dey save

27 To fear God, na wota wey dey give pesin life

28 Di king glory na wen en pipol dey plenty more-more;

29 Pipol wey get sense, dey kontrol demsef wen dem dey vex;

30 Wen peace dey yor heart, e go give yor body life;

31 Doz wey dey opress poor pipol, dey kause God wey kreate dem,

32 Na trobol dey distroy wiked pipol,

33 Wisdom dey follow pesin wey dey fear God;

34 Wen pipol dey fear God, dia nashon go dey great,

35 Just as king dey happy for en wise savant,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado