Provérbios 12

PCM

1 Pesin wey dey happy wen dem korrect am, get wisdom,

2 God dey happy with good pipol,

3 Wikedness nor dey pay pesin,

4 Good wife dey bring joy and pride to en husband;

5 Good pipol dey always tink good,

6 Wiked pipol word dey kill,

7 Wiked pipol dey die trowey,

8 Dem dey praiz pesin wey get sense,

9 E betta make yu bi ordinary pesin wey dey work to chop,

10 Raitious pipol dey kare for dia animals,

11 Pesin wey dey work hard, always get plenty to chop,

12 Pipol wey bi tif dey jealous wetin odas tif,

13 Wiked pipol words dey put dem for wahala,

14 Wise word get gain

15 Foolish pipol dey always tink sey wetin dem dey do dey korrect,

16 Foolish pipol dey kwik vex,

17 Good witness dey tok trut,

18 Foolish pipol dey tok anyhow,

19 Trut go last forever,

20 Pesin wey dey tink so-so bad-bad tins, na wikedness full en heart,

21 Wahala nor fit kom meet doz wey dey fear God,

22 God hate pipol wey dey lie,

23 Wise pipol nor dey karry body up,

24 Na only doz wey work hard go fit lead odas,

25 If pesin dey worry, e go make am sick,

26 Doz wey dey fear God dey advise dia friends well,

27 Lazy pipol nor even fit kook di animal wey dem katch,

28 Doz wey dey follow God, go get life

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado