Oséias 8

PCM

1 “Blow di trumpet!

2 Even doh dem sey I bi dia God

3 But e don late well-well,

4 Na only my pipol choose king and leaders

5 I hate di gold melu wey Samaria pipol dey woship.

6 Na una Israel pipol karve di juju by unasef.

7 Wen una plant breeze,

8 Israel pipol bi like oda nashons naw

9 Israel pipol sturbon like wiked donkey

10 But naw, I go gada dem togeda

11 Di more Israel pipol dey build altar to remove sin,

12 I rite many-many laws for di pipol,

13 Dem dey offa sakrifice give mi

14 Israel pipol build royal palis,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado