Oséias 7

PCM

1 “Wen ever I sey I won heal

2 Dem nor know sey, I remember

3 Di pipol dey deceive di king and en ofisas

4 All of dem dey sleep with who dem nor marry.

5 Wen di king dey do party,

6 Yes, dia plan dey burn like hot oven.

7 All of dem dey burn well-well like oven;

8 God sey,

9 and dem nor know sey na dis trust

10 Israel pipol sturbones dey work against dem.

11 Efraim pipol dey waka up-and-down

12 But as dem dey waka up-and-down,

13 Dia own don finish!

14 Dem nor dey pray give mi with all dia heart.

15 Even doh sey na mi train and make dem strong,

16 Dem dey always waka leave mi

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado