1 Make una kom make wi turn go meet God!
2 Afta two or three days, E go heal us,
3 So make wi serve God.
4 But God tell dem,
5 Na dis make mi send my profet
6 Nor bi animals sakrifice I wont,
7 But just like Adam, my pipol sef break di kovenant
8 Na wiked pipol full Jabesh-Gilead town
9 Di priests dem bi like tif wey hide for bush
10 I don si wiked tins for Israel:
11 As for una Judah pipol,