1 Israel pipol, make una turn back
2 Make una turn kom meet God and pray to am sey:
3 Assyria pipol nor go fit save us
4 So God ansa,
5 I go bi like dew to Israel pipol.
6 Dia branches go spread
7 I go protet dem again.
8 Efraim pipol nor go get anytin to do with juju again.
9 Make doz wey dey wise,