Joel 1

PCM

1 Dis na di message wey God give Joel wey bi Petuel pikin.

2 Una wey bi leaders, make una listin!

3 Make una tell una shidren about am

4 Ants don chop all wetin wi plant

5 Una wey dey drink anyhow,

6 Many sojas from one strong kountry

7 Dem don distroy awa grapevines

8 Make una kry like virgin wey dey mourn

9 Di priest dem dey mourn,

10 Di farm don empty; di groun dey mourn,

11 Una wey bi farmer

12 Di grape vine and fig trees don dry

13 Una wey bi priests wey dey serve for di altar,

14 Koll and tell evribody sey make dem fast!

15 God day don near,

16 Wi just dey look as dem dey distroy awa food

17 Di seed dem die for dry groun.

18 All di melu dey kry

19 Oga God, na Yu I dey kry to,

20 Even wild animals dey kry,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado