Joel 2

PCM

1 Make yu blow di trumpet,

2 For dat day, darkness go kover di land

3 Dem go distroy evritin wey dem si

4 Dem resemble horse and dem dey run fast-fast

5 Dem go dey make nois like war horse

6 Evribody dey fear and kry

7 Dem dey attack pipol like wariors

8 or enter each oda front.

9 Dem rush enter di town;

10 Di eart and sky dey shake

11 God vois bi like tonda as E dey lead en sojas

12 Dis na wetin make God sey,

13 Nor bi just to tear una klot,

14 Who know weda di Oga una God go shange en mind

15 Make una blow di trumpet for Mount Zion;

16 Make una gada di pipol;

17 Make di priest wey dey serve God for di altar,

18 Den God go sorry for di land kon pity for en pipol.

19 God go ansa:

20 I go remove di strong sojas wey kom from nort

21 So, make di land nor fear,

22 Make una animals nor fear.

23 Zion pipol, make una happy,

24 Korn go full una house;

25 Evry of una tin wey lokusts chop and distroy for doz years,

26 Una go get plenty food to chop kon beleful.

27 Den, una Israel pipol go know

28 Afta all dis tins, I go put my spirit for una body.

29 For dat time, I go pour my spirit for una savants body;

30 Make I warn una about dat day,

31 Di sun go turn to darkness and di moon go turn to blood.

32 And evribody wey koll God name,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado