Oséias 12

PCM

1 Na breeze Efraim pipol dey chop.

2 Naw, God get wetin E go tok against Judah pipol.

3 Even for dia mama belle,

4 E fight with God angel kon win.

5 Oga God wey dey mighty;

6 So, make una turn kom meet una God.

7 But Israel pipol nor dey tok true;

8 Efraim pipol sey,

9 “But na mi bi di Oga una God

10 I send my profets kon warn una

11 But Jabesh-Gilead pipol nor mean anytin

12 Jakob run go Aram land.

13 Na profet God take save Israel pipol from Egypt

14 But Efraim pipol make God vex well-well;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado