Oséias 11

PCM

1 “Na since wen Israel bi small pikin I love am

2 But di more I dey koll am,

3 Na mi tish Efraim how to waka.

4 I draw dem near body with love and kindness.

5 But dem nor gri kom back kon meet mi

6 War go kom dia towns

7 Dem don gri sey dem nor go turn kom meet mi.

8 Efraim pipol, how I won take leave or abandon una?

9 I nor go ponish una, bikos I dey vex;

10 I go shaut like lion kon fight my pipol enemies,

11 Dem go rush kom from Egypt like bird

12 Israel pipol surround mi with lie-lie;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado