1 Israel pipol bi like grape vine wey grape full.
2 Na wikedness full di pipol heart,
3 Dis pipol go soon start to sey,
4 Na empty words dem dey tok
5 So, Samaria pipol go mourn for di juju wey Bet-Aven pipol.
6 Dem go give di juju as gift to Assyria king.
7 Dem go karry dia king go like wood
8 Dem go skata di juju house on-top di hill
9 Oga God sey, “Israel pipol,
10 So, I go attack and ponish dis pipol wey dey sin.
11 Israel pipol bi like yong melu wey dem train well before;
12 I sey, ‘Make una plant raitiousness for unasef,
13 But with evritin wey I tok,
14 war go kom meet una
15 Bethel pipol, dat na wetin go happen to una,