Miquéias 6

PCM

1 Make una listin to wetin God dey tok:

2 Naw, make di mountins listin to God!

3 My pipol, wetin I do una?

4 Na mi bring and save una from Egypt

5 My pipol, una nor remember

6 Na wetin wi fit give God?

7 Make wi gi-am tazon rams

8 No! My pipol, God don tell una wetin dey good

9 If una dey wise, make una fear God!

10 Wetin I wont tok about wiked pipol house

11 How I won take bilive una

12 Di rish pipol among una

13 So, I go wound una!

14 Even wen una chop,

15 Even wen una plant,

16 Una dey obey only King Omri wiked laws

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado