Miquéias 5

PCM

1 Jerusalem pipol, make una gada unasef like sojas,

2 But yu, Betlehem Efrat

3 God go give Israel pipol to dia enemies

4 Wen e kom, e go lead di pipol

5 E go give us peace.

6 Dem go rule Assyria with dia swod

7 Den Israel pipol wey survive

8 Doz wey remain for Israel go skata

9 Israel pipol go stand fight dia enemies

10 God sey,

11 I go skata una wall

12 I go stop all di wiked tins wey una dey do

13 I go distroy and skata una juju pilas,

14 I go skata una juju shrine with dia Asherah juju

15 I go revensh and ponish all di nashons

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado